Home / Tag Archives: belle

Tag Archives: belle

How 18-year-old crocodile give herself belle

Authorities for zoo in Costa Rica don identify first case of one crocodile wey give herself belle. She bin produce foetus wey be 99.9% genetically identical to herself. Di case of so-called “virgin birth” dey shele for species of birds, fish and oda reptiles, but never before for crocodiles. Di …

Read More »

Fibroid: Eight tins wey fit make woman to get dis tumour for belle

One research don show say fibroid dey affect 3 to 10% of women between di age 25 and 50 years for Nigeria. Na sabi pipo do di research for Teaching Hospitals inside Calabar, Port Harcourt and Enugu southern Nigeria. ”Fibroid na di most common tumour wey dey grow inside women …

Read More »