Home / Tag Archives: dis

Tag Archives: dis

Fibroid: Eight tins wey fit make woman to get dis tumour for belle

One research don show say fibroid dey affect 3 to 10% of women between di age 25 and 50 years for Nigeria. Na sabi pipo do di research for Teaching Hospitals inside Calabar, Port Harcourt and Enugu southern Nigeria. ”Fibroid na di most common tumour wey dey grow inside women …

Read More »